Ferrari
YEMI ALADE · Mama Africa (The Diary Of An African Woman) 2016 · Track 05 of 05
Oh oooo ah ah Uhmm oh baby ah ah Ferrari, salary ah ah ah
If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh
Oga tia ga na kpa we t'ego My mate they do holiday for Chicago Container nola isi na normal excuse o I don dey wait so tey wait come dey wait me oh
My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh Fendi oh Otelu me teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh
If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh
Oga I don tire to stay mainland E no go bad if you buy me mansion for Banana island Open supermarket for me for Netherlands Nothing suppose too much for me As your sweetheart oh eh